Wednesday 10 June 2015

NO BEEF! DON JAZZY WISH D'BANJ HAPPY BIRTHDAY





Yesterday na D'banj birthday and among the people wey wish am happy birthday na bangalee former partner and producer, Don Jazzy. Don jazzy send the message for Twitter.The message surprise many people wey think say dem still dey quarrel


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.