Tuesday 9 June 2015

DAVIDO DON SETTLE WAHALA MTN, SIGN NEW CONTRACT




Davido don sign new contract with MTN this morning. According to wetin I hear na because of the amount wey MTN first give am but now dem don sign new one for another after dem renegotiate the price.
Davido first contract with Mtn na 10 million, so we expect this one to pass that amount.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.