Wednesday 10 June 2015

FOOTBALLER EMMANUEL ADEBAYOR TRAVEL WITH CUSTOMIZED PRIVATE JET





Adebayor and hin friends travel for this customised private jet wey dem write "SEA" for the chair. The "SEA" na for hin names: Seyi Emmanuel Adebayor.
The Tottenham player wey never sure about hin future for the club next season go Togo last week and hin travel back with some of hin friends.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.