Saturday 23 May 2015

SOUTHAFRICA RAPPER AKA DON CONFIRM NEW SONG WITH WANDE COAL

Wande coal dey ready to drop hin new album and one of the songs for the album go dey with SA superstar rapper, AKA. AKA go hin instagram to confirm the rumour say the two dey work on song together.

Wande dey south Africa to shoot the video for the same song with the rapper. If to say dem never fight Xenophobia, I wonder where Wande for shoot hin video. Look another photo after the cut.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.