Saturday 23 May 2015

GOV. AKPABIO DON OPEN NEW SHOPPING MALL FOR UYO

Yesterday,May 23,2015 Governor Godswill Akpabio commission the new shopping mall for Akwa-ibom state capital, Uyo.
The new shopping mall wey get world class standard and na only N300M dem use build am.
Look more pictures after the cut.



No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.