Saturday 23 May 2015

DOWNLOAD NEW SONG CHIDINMA BY CHUZA

Chuza ifeanyi Declan wey many people know as CHUZA don release hin first official single. Hin call am Chidinma and this song don cone change the naija music industry.
Chuza wey sabi rap and sing for hin langue "Igbo" na the next big tin for naija music industry.

Even though Chidinma na hin first song, Chuza show skills wey only professionals get. The song dey talk about fine girls and you fit use the song get that babe wey you want since. The double 6 entertainment artist work with talented producer "Slyz" and trust me anywhere you dey you go enjoy this song.....even for church.
You think say I dey lie? Download this song and see wetin I dey yarn about.

 download am

Follow @King_Chuza on twitter. Follow @Kvng_Chuza on Instagram .
For Enquiries and Bookings, follow @Double6Mgmt
or email us at Follow @King_Chuza on twitter. Follow
@Kvng_Chuza on Instagram .
For Enquiries and Bookings, follow @Double6Mgmt or email us at double6management@gmail.com

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.