Sunday 24 May 2015

RADIO STATIONS RE-OPEN AFTER DEM CLOSE YESTERDAY BECAUSE OF NO FUEL

Yesterday, classic FM, Beat FM and Naija FM close yesterday because of fuel scarcity around 8:30 pm. According to dem promise the 3 radio stations don resume this morning and we pray say dem go see diesel buy so that dem no go close down today again.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.