Sunday 24 May 2015

D'BANJ VISIT INDIAN TEMPLE!

Bangalee dey Texas and the World bank ambassador decide to go this Indian temple. D'banj go hin Instagram page to share the picture with hin fans. For the picture D'banj dey copy popular pose wey the Indian god Buddha dey do.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.