Sunday 24 May 2015

NAWA!! THIS MAN TALK SAY HIN NO GO COME DOWN FROM THIS TREE UNTIL MAY 29

Mallam Kaura from Kantomain for plateau state don yarn say hin no go come down from that tree(for up) until May 29 wey dem go give next presido Muhammad Buhari power.
Kaura wey get two wives and five children yarn say hin go come down immediately hin see say Buhari don collect power.
Mallam Kaura don climb the tree since Friday May 22nd,2015.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.