Sunday 24 May 2015

PHOTO: FOOTBALLER OBAFEMI MARTINS WITH HIN SON!

Papa and son too get swagg.
The former super eagles striker share this pictureof am with hin son as dem dey come back from shopping.
Martins dey play football for American league wey dem call MLS.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.