Saturday 2 May 2015

GOV. FAYOSE DO PEACE MEETING EKITI STATE LAWMAKERS +APC MEMBERS NO COME

The 19 APC lawmakers wey dey Ekiti state house of Assembly no go the peace meeting wey Ekito stare Governor Ayodele Fayose organise yesterday for the state capital Ado-Ekiti.
The meeting na make dem for discuss peace and so that the government no go get wahala for the next 4 years. The APC members talk say dem no go because of security matter and dem no fit risk their life as dem trust the government.

Nawa Oo Ekiti state get big problem.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.