Saturday 2 May 2015

BREAKING NEWS!!! KATE MIDLETTON DON ENTER LABOUR ROOM!

She still dey early stage but very soon she go enter full labour. The announcement cone from Kensington palace through dem Twitter page.
Only her husband Prince Williams dey with am.
People don gather outside the hospital to wait for the announcement of the time wey she go born the pikin.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.