Saturday 2 May 2015

NAWA OOO NOLLYWOOD ACTOR PETER BRUNOR DON DIE!

Gist don come say popular Nollywood actor Peter Brunor don die yesterday May 1, 2015.
Peter Brunor wey come from Ugwushi Uku for inside delta state don  dey struggle with stroke for many months now.
Hin son Peter Jr. na him confam the death of hin papa wey for 2013 talk say all hin colleagues don leave after hin get stroke.
Make hin soul rest in peace. More gist later.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.