Saturday 2 May 2015

TIMI DAKOLO SHOW HIN RIDE FOR INSTAGRAM

I no know whether hin just buy am but the car look new. The singer wey make number 1 for ITK Naija top 10 male vocalist go instagram to thank God for the car.
Look another photo after the cut.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.