Sunday 3 May 2015

GENEVIEVE DEY CELEBRATE HER 36 YEAR OLD BIRTHDAY TODAY!



Genevieve Nnaji MFR dey celebrate her 37 year old birthday. The actress don achieve many things for her career even though she never marry she still be one of the number one actress for Africa.
Dem born am for May 3rd 1979.



E-more


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.