Sunday 3 May 2015

FORMER MR INTERNATIONAL SHOW HIN SEXY BODY

Chai!! see oppression
Former Mr Nigeria international and popular supermodel Adebiyi Tola get one of the sexiest body for Naija and hin no dey waste time to show am.
The Playboy use this picture to celebrate hin mentor Floyd Mayweather win against Manny pacquaio.
Tola dey instagram @tolaross where hin dey put pictures of hin sexy body especially for the ladies.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.