Sunday 3 May 2015

SUNDAY SPORT: NAIJA WIN GOLD FOR IAAF WORLD RELAY

Blessing Okagbare, Regina
George, Dominique Duncan and Christy Udoh yesterday win Gold for Naija for inside 4 x 200m relay wey dey happen for Bahamas. The four of dem set new African record of 1:30:52 as dem beat America wey many people tink say go win.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.