Friday 29 May 2015

FIFA PRESIDENT SEPP BLATTER WIN ELECTION



79 year old FIFA president win hin
rival Prince Ali from Jordan for the FIFA presido for the next 4 years.

Sepp Blatter win after hin get 133 votes and Prince Ali get 73 votes after hin yarn say hin no wan make dem do another one.
Hin 73 votes fit allow dem do another one but the man from Jortdan yarn say hin no want.
This na the 5th time wey Blatter dey contest and win.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.