Thursday 11 June 2015

LAGOS STATE GOVERNOR AMBODE DON ANNOUNCE JUNE 12 AS PUBLIC HOLIDAY



To celebrate the June 12 1993 election, Lagos state governor Akinwumi Ambode don announce tomorrow June 12,2015 as public holiday throughout the state.
Ambode dey continue the tradition wey other governors for the state before am start.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.