Thursday 30 April 2015

TODAY NA THE LAST DAY TO VOTE FOR CAMPUS HEAT AWARS

Today na the last day to vote for Campus heat Award 2015; Naija biggest university award platform wey dey recognize university students wey don achieve throughout the last one year.
The award go happen for May 9th 2015 for Oriental Hotel. Red carpet go start by 4:30 pm while the main show go happen by 7:30 pm.

Some ITK NAIJA readers dey nominated for the fresher side.
Judebox furniture ( Most enterprising student Unilag)
Model of the year (Nmuta Metu Covenant University)
Damola Magma ( Most popular Unilag)
For the full school segment:
Fruche (Fashion designer of the year)

see the full list
 http://campusheathq.com/ 


E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.