Thursday 30 April 2015

N25B SCAM: JUDGE DEY SENTENCE IGBINEDION TO PRISON TODAY

This no be good time for the Igbinedion
family for Edo state as one of Billionaire Lucky Igbinedion brother Michael Igbinedion dey go prison today.
Yesterday Judge for Federal High court for Edo state talk say Mr Igbinedion and Charles Eboigbodin dey guilty for Money laundering and other crimes wey EFCC talk say dem do.
The judge justice J. Liman today go send dem go prison as hin go announce dem punishment.
Michael Igbinedion na the head of Gava corporation limited and brother to former Edo state Governor chief Lucky igbinedion.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.