Wednesday 15 April 2015

NA DENRELE GIRLFRIEND BE THIS?

I never sure, but from wetin I dey hear e be like say and the babe (for up) dey date.The girl name na Shuleydee na musican and e be like say dem don dey talk about marriage.
I talk say I never too sure,so no too go dey spread the gist,I take God beg una....lwkmd.I go do more investigation about the gist.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.