Wednesday 15 April 2015

ALIBABA AND WIFE DEY CELEBRATE 9TH WEDDING ANNIVESARY

Naija king of comedy Atunyota Alleluya Akporobomerere a.k.a Alibaba and him wife Mary dey celebrate dem 9th wedding anniversary.Congratolovia to dem.Dem get 4 pikins.This Alibaba name na die.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.