Thursday 30 April 2015

I STILL DEY IN CHARGE----JONATHAN

President Jonathan don wan APC candidate General Muhammad Buhari say hin still dey in charge till may 29, 2015.
This na 24 hours after General Muhammad Buhari arrange Transition committee wey go handle as dem go take carry power from Jonathan to Buhari.
National planning minister Abubakar Suleiman talk say make deck no take the wey presido Jonathan dey take the matter sofri say him as say hin no know wetin hin dey do.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.