Thursday 30 April 2015

ARIK AIR PASSENGERS CLOSE MURITALA MUHAMMAD AIRPORT GATE!!

ARIK AIR WHY?



Passengers of Arik Air wey never fit travel for three days now go the departure gate block the road say no be go pass.Dem talk say Nobody talk to dem after three days wey dem suppose travel.
This one don too much for dem.The last time na chair without foam, now this one.
more tori later.

E-more


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.