Thursday 30 April 2015

DOWNLOAD NEW SONG: BOY-V FT KING CHUCK---MVP



Yes!! The song of the year don finally comot. 15 year old rapper and one of Naija next superstar Boy-V don join hand with hin label mate King chuck to drop this wonderful song.
The king of Ibadan rap music Boy-V dey use this song to tell hin fans say him be the next big tin for Naija music.
The song wey na moselbee produce am get tight rap songs and nobody who you be when you hear this song you go love rap music.
Enjoy!!!
 here 


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.