Monday 23 March 2015

VOTE NAIJA: FOR CHANGE & TRANSFORMATION



Elections dey less than one week and this obonge video dey to tell una wetin to do for this  election time.
This naija election na the  election wey everybody Don dey watch for inside naija and outside.
The two major political parties for naija say make una vote for Change and the other one dey talk transformation.
As na over 80 million people don register,naija future dey our hand.Whether na change una want or Transformation,una go Comot vote.
This video na Ayo Akinwade  produce am
Leke shades be the make-up artist and na him style the model.
Model na Isabella Ojiodu
Editor na Wole Dada
Video na Omololu Omolayo
Make una enjoy!!!

 watch am here 


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.