Monday 23 March 2015

RITA DOMINIC DON DEY ENGAGED?

Rita dey wear this diamond ring for the finger wey dem dey put engagement ring. Rita  for this photo dey smile and bring out her hand like say she want make everybody see am. Even though, we no sure whether rita dey engaged,we no say she dey date one man from South-south.
More tori later.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.