Monday 23 March 2015

SEE THE HOUSE WEY STELLA DAMASCUS AND HER HUSBAND DANIEL ADEMONIKAN JUST BUY FOR NEW YORK

Stella Damascus wey we never sure wetin be her new name, and her husband Daniel Ademonikan don buy house for new York.
Stella go instagram to show the picture of the house and her husband sef comment for the photo to confam am.
Stella and her husband now dey for New York.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.