Monday 23 March 2015

M.I ABAGA DON REACH 10,000 FOLLOWERS FOR INSTAGRAM + HIN DO CAKE TO MARK AM

Chairman M.I Abaga don reach 100,000 followers for instagram. To some people the tin na normal tin but M.I no take am like that. M.I do cake to celebrate am.M.I wey don dey ask many people to reach like hin celebs friends dem and people for instagram.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.