Monday 23 March 2015

LOOK AS BUHARI, AMBODE AND FASHOLA DEY GIVE PDP RED CARD

Governor Fashola,Gen Muhammad Buhari and APC governorship candidate for Lagos Akinwumi Ambode dey give PDP red card for Arewa commounty stadium for Lagos.#lwkmd see dem face.
#mynaijamyvote

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.