Monday 23 March 2015

NAIJA U-20 WIN AFRICA U-20 CHAMPIONSHIP AGAIN!!!

Naija u-20 don win Africa youth championship and na the 7th time wey dem go win be this. Naija win the final match 2-0 against Senegal. Naija go represent Africa for the u-20 world championship this year.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.