Wednesday 18 March 2015

SWITZERLAND WAN RETURN $380 MILLION WEY ABACHA STEAL

Switzerland wan return $300m to Naija government , the money wey former head of state General Sani Abacha steal for Naija when hin dey rule Naija from 1993 to 1998.
The transfer wey na world Bank go do am go end 16 years case wey Naija government don get with Abacha Family.
Switzerland don send $700m before but now if dem send this one e go turn to $1.080B E be like saymore money still dey as Naija government bin talk say make Switzerland help dem recover $2.2B.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.