Wednesday 18 March 2015

I NO DEY GO ANYWHERE----- JEGA

INEC oga prof. Attahiru Jega don talk say Hin no dey comot as INEC chairman and all the things wey people dey yarn say hin must comot no dey affect am.
Hin talk say hin don hear many tori and don see many people wey one cause wahala so that hin no go fit give Naija people free and fair election.
Hin talk say get hin  work to do and everybody for INEC dey make sure say the election go dey well.Hin talk say if hin no do am , hin don fall Naija people hand and hin no wan do am to hin own country.
Hin talk say people wey one vote for election day,wey the card reader no see dem fingerprint go still vote after dem fill incident form.
Jega talk say INEC dey try to do so that people no go vote pass one time.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.