Wednesday 18 March 2015

PHOTO: KCEE MANAGER SOSO SOBEREKAN DEY SHOW PLENTY MONEY FOR INSTAGRAM

E be like say to get attention now, na to dey show money for Instagram. Kcee manager go instagram dey show plenty money ontop table.Many people don dey yab all this entertainment people say make dem stop to dey show money online.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.