Tuesday 17 March 2015

ACTOR GIDEON OKEKE DON TURN PAPA

The actor go instagram upload this photo to thank God for the new pikin. Nobody know who the baby be, but trust me as, i too know i go find out.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.