Wednesday 18 March 2015

NAIJA SINGER TIMI DAKOLO VISIT ARSENAL FOR TRAINING

Timi Dakolo go visit Arsenal yesterday for training for London.Timi Dakolo wey be ITK naija no 1 male vocalist for naija.See am with Theo walcott




E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.