Wednesday 18 March 2015

NAWA OOO!! DEM SHOOT ONE UNILAG STUDENT YESTERDAY NIGHT

This twitter account Akinpelu Ayode @freshbabyboi talk say hin dey there when dem shoot one unilag student yesterday night around 10 pm.Another account @unilaggist talk say some students dey around Amphitheatre for School when dem shoot two times. The students wey dey there run for dem life.Later,people see say one guy don die.Security men don come carry hin dead body comot for the place.
E be like say the guy dey contest SUG sports secretary.




E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.