Wednesday 18 March 2015

KRIS JENNER DON DUMP HER TOY BOYFRIEND

Kim Kardashian mama Kris Jenner don dump her 34 year old toy boyfriend Corey Gamble.
Dem talk say she no bin dey wait an because of sex but because she wan dey with person.The two of dem wey dem love full the new season of KUTWTK don break up for real life but people go still see then for TV.Corey wey dey date many divorce women before and no be hin first time.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.