Sunday 22 March 2015

PEOPLE FOR BUHARI WASH DEM ROADS AFTER GEJ VISIT DEM YESTERDAY

Person for instagram put this picture.She talk say na Buhari village be this and after Presido Jonathan visit dem yesterday,dem come dey wash the roads.
The people dey wash Jonah comot from dem town. Nawa ooo but na dem receive am.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.