Sunday 22 March 2015

18+ SEE WETIN NICKI MINAJ DEY WEAR?

Nicki minaj for her show for Amsterdam wey dey part of her Pink Friday tour wear this kind thing.
I no sure say she wear Pant sef.To me,this kind thing dey wrong especially say some small pikin dem dey come her show.




E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.