Sunday 22 March 2015

COME ENJOY UNASELF!!!! DJ MICKEY4 STREET JAM SEASON 6

One of Naija best DJs DJ Mickey don come back with hin Street Jam season 6.This one go shele for April 4 2015.
This one go get obonge DJs,Comedians and musicians.
The venue na Alhaji Andu street,Anibaba Ikorodu.
     For Booking and sponsor
   call Mosun On 08039102336
    Holar.  On 08026861053

  Supported by:
Unilag 103.1FM
I too know Naija.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.