Sunday 22 March 2015

RIVER STATE DEPUTY GOVERNOR TELE IKURU DON LEAVE APC GO PDP

As na six days remain to election to start, Rivers state deputy governor Tele Ikuru don leave APC go PDP.
Mr ikuru wey be Governor Amechi deputy don dey campaign for APC since until hin announce say hin dey comot today.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.