Sunday 22 March 2015

I DEY COLLECT N2M TO WRITE SONGS FOR PEOPLE

Five star music artist HarrySongz as hin dey follow Punch Newspaper dey talk last week, talk say hin dey collect up to N2M now dey write songs for people. Hin talk say:
I dey happy to dey write songs now for people now for naija.I remember that time wey we dey write songs for 10k for Ojez studio that time. Now we dey collect reach N2M because dem know how Much dem go make after dem release the song.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.