Sunday 22 March 2015

TONTO DIKE STYLIST JERRY OGBODO NA HIM DRESS PRESIDENT JONATHAN

Tonto dike go instagram to announce her stylist na him style Presido Jonathan.Her stylist,Jerry Ogbodo CEO Swanky Signature.
Congratolovia to am as hin don dey do big things. E be like say now na him be the number 1 fashion stylist for naija.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.