Friday 20 March 2015

NA CHRIS BROWN NEW GIRLFRIEND BE THIS?



The girl name na Candace and Chris Brown don dey post her photo.Rumour dey she dey with chris Brown for hin new tour.See some her photo after the cut..



No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.