Friday 20 March 2015

RITA DOMINIC NA HIM BE NEW KEYSTONE BANK AMBASSADOR

Nollywood actress Rita Dominic go instagram to tell people say na she be the new Keystone bank ambassador. The account na for women and dem call am pink Account.




E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.