Friday 20 March 2015

I GO SURELY WIN THIS ELECTION --JONATHAN

President Jonathan tell BBC say hin go win this election for sure. The election wey dey happen for March 28.Even though say many people don talk say APC General Muhammad Buhari.
GEJ talk about Boko Haram.Hin talk say naija army no first take them serious but now say now dem don dey fight them wella.Hin talk say now dem don dey win.Hin talk dem dey pray make dem bring back thr chibok girls even though Chief of Army staff talk say dem no see the girls around all the place wey dem drive Boko Haram.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.