Monday 23 March 2015

LIMPOPO MASTER KCEE DON GET NEW ENDORSEMENT DEAL

Limpopo master Kcee go hin instagram to announce the endorsement deal wey hin just get.
The endorsement na for one new drink company wey dem call Magnum. Kcee stand near the drink pose come Write say "New Deal New Week".
The deal na about N6M.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.