Monday 23 March 2015

D'BANJ AND WANDE COAL DEY CAMPAIGN FOR GEJ

The two of dem dey the video wey the group wey dem call Nigerian Youths Positively driven(NYPD) do.
The group dey campaign for President Jonathan make hin come back.
D'banj,Don jazzy and Wande coal perform together for Segun Oniru birthday party  some weeks ago.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.